This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
βPeople began packing out of my estate because they suspect Iyabo Ojo is Gistlover, the estate where I bought house in and Iyabo rented her houseβ -π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£ Yaba left patient,Lizzy Anjorin Suebebe
π23β€18
Those when doubt the death of Iran leader, shey una body don normal? You think say US president go just talk say another president don die without evidence? Una don hear am before?
Okay, world war no go happen. Iran go just make noise and them go rest. Trump just dey go after some of the major oil producing countries so e be like na to control oil when China fit buy.
If you control the oil, you control the world. Theifnubu sef fit collect soon. I come in peace
Okay, world war no go happen. Iran go just make noise and them go rest. Trump just dey go after some of the major oil producing countries so e be like na to control oil when China fit buy.
If you control the oil, you control the world. Theifnubu sef fit collect soon. I come in peace
β€30π2π₯1
βI want every Nigerian in the U.K. deported and their visas deniedβ β Businessman Keji Giwa
β€15π€£10π₯±3π3
Hello Tueh Tueh, GLB Nation otunti zeh OOO, my decoders make una come out OOO, this is an incoming olori of a kingdom, yam pepper scatter scatter o, currently she is the favorite of the said king, decoders over to una , which king is likely to go for this lady y shey una sabi una kings taste, Olori welcome to the palace o, decoders I don give una the work, full details later πΆπΆI come in peace
β€28π6
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Me and Afod will d1e together, I am not leaving him because he is cheating, we are spending 144 years together ,he was dating queen oluwa and they have a kid together but it didn't work out, former celeb wife video resurface on the Internet πΆπΆπΆπΆπΆπΆ
β€24
Aunty pikin na joy now, we no go beat you, you be adult but no hide the person husband too, post so we go tell you congratulations, thank God say no be MC oluomo or Kokozaria, your enemy for laugh you OOO because that dragging wey you collect during last election for Koko hand no small o, decoders I dey better mood today so I don help una, over to una, Igi ewedu Oni wo pawa OOO, I come in peace
β€38
Nigerians una don drag wetin no good for Nkubi bodyπ€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£, him don go buy flowers for him wife by force, Nkubi and the flower na the same height OO, abi na my eyes ππΆπΆπΆπΆ
β€27π€£13π€·ββ4
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Bride sparks reactions after refusing to promise to obey her husband during wedding vows A bride has stirred mixed reactions online after declining to include the word βobeyβ while taking her wedding vows.
π29β€18π€‘4π2