Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users ๐Ÿฉต
Download Telegram
๐ŸŽ‰ใ€TONNECT 2024ใ€‘TON Ecosystem Carnival Iceberg Event don start gidigba!๐ŸŽ‰

We dey hapi to announce say we don partner with @0xiceberg_com

๐Ÿค‘ Wetin una dey wait for?

Oya mona jump enter #Iceberg game wit #BitgetWallet and grab una own share of 100M Iceberg Points Asaapu!

๐ŸงŠ New users, dis one na for unaโ€”just do the tasks wey dey during the event and una go sure collect extra 1-5 GASU!

๐ŸŽฎ Plus, @bitgetglobal get more surprises wey dem package for you!

No carry last for this matter o! ๐Ÿš€
No jonz at all!!!! No dull am!!!
#IcebergGame #BitgetWallet #CryptoRewards

โ˜๏ธ How una go take enter:

1๏ธโƒฃ Download Bitget Wallet: bitgetwallet.onelink.me/6Vx1/kboazuo1
2๏ธโƒฃ Go the "Earning Center" page
3๏ธโƒฃ Complete Iceberg Event tasks

๐Ÿ“… Event period: August 28, 19:00 - September 4, 19:00 (UTC+8)
๐Ÿ‘80๐Ÿ”ฅ14โค13๐Ÿ˜4๐Ÿ‘1๐Ÿ˜1
๐Ÿ’Ž Mae una check Morph for Bitget Wallet! ๐Ÿฅณ

MorphL2 na di new HQ for Meme coins. ๐Ÿพ No carry last, una fit earn 70,000 Morph Points and una fit share 20,000 USDT rewards if una complete trading tasks! ๐Ÿš€

๐ŸŽฏ How you go take join:
1๏ธโƒฃ Download Bitget Wallet
2๏ธโƒฃ Go di Morph Activity Page
3๏ธโƒฃ Run trading tasks for Morph Mainnet

๐Ÿ“… Time wey e go last:
Dec 20, 16:00 - Jan 20, 16:00 (UTC+8)

๐Ÿ† Rewards no plenty o! Na who quick pass go collect am. No dull, start to trade now now!

#MorphL2 #BitgetWallet #CryptoRewards
โค6๐Ÿ”ฅ3๐Ÿ‘2