Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users 🩡
Download Telegram
GM, time to dey ahead for di #memecoin game and sabi di hottest AI Agent tokens don reach πŸ”₯

We don update our AI Agent token list πŸ€–

Trade dem sharp-sharp for #BitgetWallet now:
🧠 Framework: $ELIZA, $ARC, $ZEREBRO, $VIRTUAL
🌐 Platform: $VIRTUAL, $VAIFU, $ARC
πŸ“± DApp: $AI16Z, $AIXBT, $KIRA, $AIKO, $DEGENAI, $GRIFFAIN
πŸ—οΈ Infrastructure: $SWARMS

Which AI Agent projects una wan put hand for? Drop una faves make we see πŸ‘‡
πŸ‘4❀1
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
πŸŽ‰ Una Gudu Morin oo #BitgetWallet fam!

Wetin 2024 bin be na epic ride, but di best dey wait for us for 2025! We dey start di year with 60M+ of us unitedβ€”stronger and more ready pass ever before.

Mae we gada make dis year unforgettable together! 🌟
πŸ‘59πŸ‘20πŸ₯°16
My Pipu!!! Oya o! Come chop Awoof o!!

πŸ”₯#ChowChowInux #BitgetWallet:14M $CINU Giveaway

πŸ‘‰Join our event wit @chowchowchinaportal! Complete all gleam tasks to share 14M $CINU!

πŸ•™Event Duration: Jan 6~Jan 20, 18:00 (UTC+8)

⚠️Dis Awoof no be bi investment advice.
πŸ‘27πŸ€”5πŸ”₯3πŸ‘2❀1
Media is too big
VIEW IN TELEGRAM
Base chain dey produce 100x AI Agent gems every week πŸš€

Wit Bitget Wallet limit trading feature, you fit:
πŸ”„ Trade Base chain AI tokens easy-easy
🧾 Set di price wey you want make e trade by itself
⏰ No need to dey watch market 24/7β€”catch AI tokens for di top price or wen e cheap! πŸ’ͺ

As Virtuals_io and AI projects dey blow, no carry lastβ€”start limit trading for #BitgetWallet today πŸ”₯
❀1πŸ‘1
Turn una #Memecoin or #AI Agent profits into real-life rewards! πŸ‘€

πŸŽ‰ Buy any gift card via Bitrefill on Bitget Wallet, and una fit win a $2,000 gift card!

With Bitrefill, una fit:
πŸ†” Skip KYC and use crypto like BTC, ETH, USDC, & USDT to shop
πŸ›οΈ Get gift cards from big brands like Apple, Airbnb, Uber, Spotify, and more!
🎁 Dash gifts to una family & friends without stress

πŸ“… Time: Jan 8, 18:00 - Jan 15, 18:00 (UTC+8)

πŸ‘‰ Learn how to buy Bitrefill gift cards with #BitgetWallet here!
πŸ‘15❀1
Una redi to jump enta Sony Layer 2 Soneium ecosystem? πŸ”₯

Na how una go fit enter #Soneium mainnet sharp-sharp be dis:
βš™οΈ Open #BitgetWallet> Wallet > All Mainnets > Add Mainnet > Search and add "Soneium"
πŸ’° Arrange una Soneium mainnet assets easy-easy
🌐 Check beta DApps for gaming, social, DeFi, and plenty tins!

No dull am oβ€”enjoy wetin di future of entertainment get for una with #Soneium today! ✨
πŸ‘3
🚨 JupiterExchange don come back with another $JUP airdrop! πŸͺ‚

Over 10M addresses dey eligibleβ€”no miss am! Check una wallets now:
1️⃣ Connect una #BitgetWallet for di Jupiter airdrop page
2️⃣ Create profile to join future airdrops
3️⃣ Check una $JUP allocation and show am off for di comments πŸ’ͺ

Claims go open next weekβ€”no worry, we go remind una again! πŸš€
πŸ‘3
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
πŸ’Ž Attention $BGB Holdersβ€”Di All-New BGB Center Don Live!

Open #BitgetWallet and waka go di BGB Center to:
πŸ… Check una VIP level based on di $BGB wey una hold
🎁 Collect exclusive airdrops from top projects
πŸ’° Stake $BGB to enjoy stable returns
πŸ’³ Unlock crypto bank cards for easy #PayFi transactions

Experience beta services and exclusive perks wey dem design for $BGB holders! πŸŽ‰
πŸ‘5
$TRUMP hit $47.5B market cap for 2 days, and MELANIATRUMP sef don drop her token $MELANIA.

πŸ”₯ No miss di action for Solana! Here be how to move sharp-sharp:
1️⃣ Withdraw una tokens from di exchange to #BitgetWallet.
2️⃣ Open Bitget Wallet > Swap to swap una tokens cross-chain to USDT (Solana) or SOL.
3️⃣ Una fit now buy trending tokens for di #Solana chain.

Most major tokens fit swap cross-chain to di #Solana chain. Check out our Hot Picks list and buy popular tokens like $TRUMP & $MELANIA instantly!
❀5πŸ”₯1
E don dey happen o!!!

Wit DonaldTrump inauguration wey go happen soon, join us as we yarn about crypto, $TRUMP, and stand gidigba to win big airdrop prizes! 🎁

P.S. We go dey drop $TRUMP and $MOEW wit red packets from time to time during di stream 🧧

πŸŽ™οΈ Jamie, Marketing Director for #BitgetWallet
πŸ•’ Jan 20, 4:40PM UTC

πŸ’Ž Oya Join Asaapu!!!!
πŸ‘9❀7
Una wey wan buy $TRUMP and $SOL!!!! E don easy well well now o πŸ”₯

Una fit now enjoy smooth fiat-to-crypto purchases with over 50+ currencies on #BitgetWallet via AlchemyPay!

During di event period:
πŸ’ͺ Zero on-ramp fees for $TRUMP & $SOL
πŸ’° Share from di $5,000 $BGB prize pool

πŸ•’ Time: Jan 20, 22:00 - Feb 3, 22:00 (UTC+8)

Get $TRUMP and $SOL now with just small clicks! πŸš€
❀1πŸ‘1
Claim una $JUP airdrop wit #BitgetWallet and una fit win $25,000 worth Gas vouchers πŸš€

πŸ—“οΈ Jan 22, 20:00 to Jan 25, 20:00 (UTC+8)

How to join:
1️⃣ Go Reward Center > Jupiter Campaign page
2️⃣ Claim una $JUP airdrop
3️⃣ Trade $JUP wey worth pass β‰₯5 USDT

🎁 5,000 Gas vouchers, $5 eachβ€”randomly go give users wey complete di trading task.

Gas vouchers go help una cover multi-chain fees and save money for transaction costs ⛽️

$JUP airdrop claim go start 23:30 (UTC+8) today! No dull!
❀1
GMorph! Stake una $BGB, Unlock Double Rewards! πŸš€

πŸ’° 5% APY fixed yield + 20,000 Morph Points @MorphLayer extra bonuses! @bitgetglobal

πŸ”₯ From Feb 14 - 21, stake 15 BGB make una earn 1 Morph Point. Max out wit 150 $BGB to get 10 Morph Points!

⚑️ Only 20,000 Morph Points dey available, so e be race - first come, first served! No dull am!

How una fit Join:
1⃣ Download #BitgetWallet: bitgetwallet.onelink.me/6Vx1/mgyvpxme
2⃣ Go di "BGB Staking Campaign Page"
3⃣ Complete di BGB staking task
πŸ“… Feb 14, 20:00 - Feb 21, 20:00 (UTC+8)

πŸ“ˆ Join Now!
πŸ‘1
🌴 Island Vibes Don Land! πŸŒ€ 🌴

Get ready for Kapit-Isla Siargao, one whole week of island groove, culture, and sustainability! 🌊🌿

Bitget Wallet dey carry PayFi go Siargao, so local businesses fit collect stablecoins and crypto for instant payments, while users go fit dey earn on top dia holdings. Tourists, digital nomads, and crypto lovers go enjoy easy payment options wey make sense!

Join us as we boost island economies with vibes, local flavors, and unforgettable moments. 🌟

✨ Co-hosted by Bitget Wallet & MOEW!

No go carry lastβ€”Check di poster for dates and events! Make we jollificate for Siargao! πŸŽ‰

#EventwithBitget
#KapitIslaSiargao
#BitgetWallet
πŸ”₯ New Gbege: Bitget Wallet X OpenEden @OpenEden_XπŸ”₯
πŸ” Swap cUSDO, Carry cUSDO – E no fit easy pass dis!

🎁 $5,000 worth of cUSDO dey to share – Just swap cUSDO for Bitget Wallet!

πŸ”Ή 200 lucky people go chop $25 each (for cUSDO)!
πŸ”Ή OpenEden Bills Package: Di longer you hold cUSDO, di more Bills go full your hand!
πŸ”Ή Jara: Bitget Wallet users go see extra 6% Bills – di more, di beta!

πŸš€ How una go tae enta:

1️⃣ Download #BitgetWallet: bitgetwallet.onelink.me/6Vx1/mgyvpxme
2️⃣ Enter "Rewards Center"
3️⃣ Run di tasks, chop your owo!

πŸ‘‰ Enta di Awoof: https://share.bwb.global/en/tools/taskPage?uuid=e1fedb03-b2a9-48d5-83e6-1cd8c8ec4845&_nocache=true&_needChain=eth

πŸ“… March 4, 16:00 - March 18, 16:00 (UTC+8) | No go dull yaself, enter sharp-sharp! πŸš€
ParisBlockWeek don near! πŸ‡«πŸ‡·πŸ”₯

We go dey Booth 47 with Stack Your Crypto Gains game β€” throw rings, catch fun, and win epic Bitget prizes! πŸ’°πŸŽ―

🚨 Bonus twist: card3_aigo bring next-level phygital experience for Bitget communityβ€”Tap, Connect & Earn! πŸ’œ
If you sabi play the game well, you fit win personalized NFC social card β€” dem go print am on-site for sharp sharp connections & rewards! πŸš€

🎊 No 4get Bitget Wallet Afterparty on April 9 β€” RSVP now b4 space finish!
πŸ”” Sign up here πŸ‘‰ https://lu.ma/02dz3i73

See una for Paris! πŸ‡«πŸ‡·

#PBW2025 #BitgetWallet #Crypto4Everyone #EventwithBitget
❀1πŸ‘1
⏳ Time don waka! Jackpot winner no show face! 🀯

Na who go collect this awoof now?

🎯 $3,333 prize pool go dey share give 300 lucky eligible people!
#BitgetWalletι”¦ι²€ηŽ‹ #BitgetWalletJackpot

🎁 Una go receive di prize inside 7 working days sharp!

πŸ” Clue: Di jackpot winner IP na from Bangladesh
But since dem no show, di remaining $3,333 go drop again in anoda 12 hours!

πŸ‘€ Stay woke – e fit be una turn next!
❀3
πŸŽ‰πŸ”₯ Hot Picks Challenge Winners Announcement πŸ”₯πŸŽ‰

A big congratulations to our Hot Picks Challenge winners! Your predictions paid off, and we're excited to celebrate your achievement.πŸŽ‰πŸ‘

@Aiddev1
@Dejiajibade
@RyVen_Krypt
@ShotsDefi
@topedeborah
@Kaffy430
@Rosemary00087
@Tiresimi2021
@princessvalT
@Adesewaogunlami

DM @KissieBanks10 with your Bep20 USDT Address to claim your rewards πŸ₯³

Thank you to everyone who participated and made the challenge exciting πŸŽ‰

If you didn't make the list this time, don't worryβ€”more campaigns and reward opportunities are coming soon.

Congratulations once again to all our winners! πŸŽ‰

#BitgetWallet #HotPicks #Web3
❀6
Straight to Bank is live in Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬

Complete your first 2 Bank Transfers of at least ₦2,000 each and earn 1 USDC with Bitget Wallet.
Send crypto directly to a Nigerian bank account in as fast as 20 seconds.

πŸ“… Sep 8–21
Learn more: https://web3.bitget.com/share/3WUrRf

#StraightToBank #BitgetWallet
πŸ”₯4