Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users 🩡
Download Telegram
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
⏰ Want to know the secret to #memecoin trading? It's all about timing!
πŸš€ Our upgraded cross-chain search lets you find new coins on Ethereum, BNB Chain, Solana, Base, and TON within 1 minute of launch
πŸ” Simply open Bitget Wallet > Market > Search by coin name/contract address, and trade instantly!
⚠️ Do note that new coins are often volatile and risky. Trade wisely!
We dey find the oga kpatakpata for #memecoin game this week! 🐢

Na BNB Chain dey face Tron DaoπŸ₯Š

Which chain go carry una vote for di week, and why?

Mona drop una thoughts for comment section!πŸ‘‡
πŸ‘44❀16
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Oya O!!!!! Una wey bi #memecoin traders, we geh sontin for una wey dey come next week o😌

Una fit guess wetin e be? 🌚
❀43πŸ‘21⚑2
Oya O!!!!!! My Pipu !!!!!

Shey una don redi sha? 🫡😳

#BitgetWallet don hit 12M Monthly Active Users and we neva even start enitin! πŸš€

πŸŽ‰ August highlights: 2M app downloads, #1 for #Web3 wallets worldwide
πŸ† We dey lead for di #TON mainnet wit 40%+ MPC wallet usage
🀝 We don partner wit top TON projects, driving 17% of TON's active addresses
🌍 We dey live now for 168 countries, dey bring Web2 users enta Web3 world
πŸ”₯ Na we be una top choice for #memecoin trading on #Solana & #Base

We appreciate all of una wey be away community as una dey support us! ❀️
❀25πŸ‘24⚑4πŸ”₯4
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Ever hit a 100x or even 1000x on a #memecoin? πŸ‘€

If you’re tired of missing the hype, meet your new trusted companionβ€”#MemeX πŸ’Ž

Check out how MemeX can help you catch the next 100x gem πŸ‘‡
πŸ‘79❀2πŸ”₯2
GM #Memecoin fam, we get $25,000 in rewards wey una fit win! 😎

πŸ’° Trade meme coins for #MemeX & share di $BWB prize pool!
🎁 Register for di "MemeX Master Challenge" and get 1 SOL as capital!
πŸ‘14
Di #MemeX Master Challenge go soon dey start! πŸ”₯

We don select 20 lucky traders wey we go give 1 $SOL each to fuel dere hunt for di next 100x #memecoin! πŸš€

Oya Mae we hype them up and see who bags the biggest gains! πŸ’ͺ

If Una get enibodi wey una think say na him go win, una fit put dere name 4 comments.
πŸ‘20❀7πŸ”₯1
Wanna track the #memecoin activity of VitalikButerin's wallet? We got you πŸ‘€

Here are some tokens in the Vitalik token list that have been on the rise:

$ETHARDIO +3729%
$MARIE +3631%
$HANABI +35%
$MARS +35%

Catch the next pump using #BitgetWallet’s token list feature! πŸ’Ž
πŸ‘11
$BAKSO πŸ… vs $GOAT 🐐 β€” di ultimate #memecoin showdown of da week! πŸ”₯

Shey Animal Memes go kontinue to dey trend abi na AI Memes go suck all di liquidity? πŸ‘€
πŸ‘2❀1
Di #Memecoin wave don land 🌊

Get ready to ride di #MemeWave 2025β€”di first-ever Memecoin Online Conference, co-hosted by #BitgetWallet and Bitget πŸ„

Which meme 🌊 una think go carry us go uncover di #NextBigMeme? πŸ‘€
πŸ‘3
GM, time to dey ahead for di #memecoin game and sabi di hottest AI Agent tokens don reach πŸ”₯

We don update our AI Agent token list πŸ€–

Trade dem sharp-sharp for #BitgetWallet now:
🧠 Framework: $ELIZA, $ARC, $ZEREBRO, $VIRTUAL
🌐 Platform: $VIRTUAL, $VAIFU, $ARC
πŸ“± DApp: $AI16Z, $AIXBT, $KIRA, $AIKO, $DEGENAI, $GRIFFAIN
πŸ—οΈ Infrastructure: $SWARMS

Which AI Agent projects una wan put hand for? Drop una faves make we see πŸ‘‡
πŸ‘4❀1
Turn una #Memecoin or #AI Agent profits into real-life rewards! πŸ‘€

πŸŽ‰ Buy any gift card via Bitrefill on Bitget Wallet, and una fit win a $2,000 gift card!

With Bitrefill, una fit:
πŸ†” Skip KYC and use crypto like BTC, ETH, USDC, & USDT to shop
πŸ›οΈ Get gift cards from big brands like Apple, Airbnb, Uber, Spotify, and more!
🎁 Dash gifts to una family & friends without stress

πŸ“… Time: Jan 8, 18:00 - Jan 15, 18:00 (UTC+8)

πŸ‘‰ Learn how to buy Bitrefill gift cards with #BitgetWallet here!
πŸ‘15❀1