Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users 🩵
Download Telegram
Oya O!!!!!! My Pipu !!!!!

Shey una don redi sha? 🫵😳

#BitgetWallet don hit 12M Monthly Active Users and we neva even start enitin! 🚀

🎉 August highlights: 2M app downloads, #1 for #Web3 wallets worldwide
🏆 We dey lead for di #TON mainnet wit 40%+ MPC wallet usage
🤝 We don partner wit top TON projects, driving 17% of TON's active addresses
🌍 We dey live now for 168 countries, dey bring Web2 users enta Web3 world
🔥 Na we be una top choice for #memecoin trading on #Solana & #Base

We appreciate all of una wey be away community as una dey support us! ❤️
❤25👍24⚡4🔥4
👉 Some good news for una, #BitgetWallet fam!

Invest for Bitget Wallet ecosystem token $BWB and share 35,000 $EGP! Di FDV of Eigenpie Launchpad na $6 Million!
Eigenpiexyz_io na restaking SubDAO wey dey offer liquid staking token (LST) holders beta chance to re-collateralize dere assets and boost earnings. 💎 $EGP go officially open for investment on September 23 and e go go live for Bitget global on September 25.

💰 Launchpad Allocation: 35,000 EGP

How una fit join:
1️⃣ Download Bitget Wallet App
2️⃣ Open di App -> Launchpad

⚠️ Make sure say una prepare enough BWB for #Base mainnet for subscription!

👉 Find out more here
👍19❤15
⏳Oya o!!!!! Di $EGP #Launchpad subscription phase go dey start in 3H!
🙌 So far sey una get $BWB wey una dey HODL, una go dey eligible to share 35,000 $EGP! And we go return all di $BWB wey Una invest Asaapu wen di event don end!
💎 $EGP will be listed on Bitgetglobal on September 25, stay tuned!
💡 Mae una make sure say una don prepare enough $BWB on #Base mainnet before di event to participate in subscription!
⚠️ In order to ensure the fairness of di event, #BitgetWallet will adopt a strict anti-witch mechanism. Users who maliciously cheat on their orders will be disqualified from the subscription. Bitget Wallet reserves di right to fi final interpretation of this activity.
👍49🔥24❤13
Tokenized stocks on #Base are here.

You can just trade stocks & get rewards.

Rewards are limited, be quick.

Avail in eligible geos ex. U.S.

Details:
> Cashback available for 4 epochs, each epoch = 2 weeks
> Up to 2% cashback ($10 in rewards per wallet)
> Hold >$500 eligible tokenized equities at epoch calculation
> Event starts from now till 4 epochs end, or reward pool ends, whichever comes first

Rewards methodology:
> Cashback rewards are limited & awarded on FCFS
> Users who swapped 1st get priority if demand > rewards supply
> Max cashback for this event per wallet is $10 per epoch
> Cashback % will decrease throughout the epochs, be really quick
🔥1👻1