Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users 🩵
Download Telegram
⏳Oya o!!!!! Di $EGP #Launchpad subscription phase go dey start in 3H!
🙌 So far sey una get $BWB wey una dey HODL, una go dey eligible to share 35,000 $EGP! And we go return all di $BWB wey Una invest Asaapu wen di event don end!
💎 $EGP will be listed on Bitgetglobal on September 25, stay tuned!
💡 Mae una make sure say una don prepare enough $BWB on #Base mainnet before di event to participate in subscription!
⚠️ In order to ensure the fairness of di event, #BitgetWallet will adopt a strict anti-witch mechanism. Users who maliciously cheat on their orders will be disqualified from the subscription. Bitget Wallet reserves di right to fi final interpretation of this activity.
👍49🔥24❤13
🩵 Omo!!!! Una too much o! Di sub wey una bin sub 4 awa $EGP #Launchpad don too much 🤩😍 E pass 5000% times of wetin we sef been even expect

We appreciate all of una for una MASSIVE support o! 🤩

⏰ Una wey been subscribe, visit #BitgetWallet's Launchpad page at 18:15, September 25 (UTC+8) mae una claim una $EGP #airdrop through #WEGP.

🚀$EGP will also be launched on Bitgetglobal at 18:00 (UTC+8) on di same day!
👍50❤14😁4🥰2