Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users 🩡
Download Telegram
Oya O!!!!!! My Pipu !!!!!

Shey una don redi sha? 🫡😳

#BitgetWallet don hit 12M Monthly Active Users and we neva even start enitin! πŸš€

πŸŽ‰ August highlights: 2M app downloads, #1 for #Web3 wallets worldwide
πŸ† We dey lead for di #TON mainnet wit 40%+ MPC wallet usage
🀝 We don partner wit top TON projects, driving 17% of TON's active addresses
🌍 We dey live now for 168 countries, dey bring Web2 users enta Web3 world
πŸ”₯ Na we be una top choice for #memecoin trading on #Solana & #Base

We appreciate all of una wey be away community as una dey support us! ❀️
❀25πŸ‘24⚑4πŸ”₯4
Shey tym don reach mae una switch from #Solana to #Sui? πŸ€” SuiNetwork don dey on fire wit a 42.79% $SUI surge in juz 7 days and a new TVL high! πŸš€

Explore da Sui ecosystem wit #BitgetWallet now:

πŸ‘› Create a wallet
πŸ”„ Trade and transfer tokens
πŸš€ Dive into 40+ DApps instantly
πŸ‘49πŸ₯°3❀1
Mae una kum join us o!! Una wey be awa #BitgetWallet family πŸ”₯
As we dey launch #OmniConnect β€” our new SDK wey go fit connect Telegram Mini-Apps to over 500 blockchains πŸŒπŸ”—

From #Solana to EVM chains, devs sef go fit dey build cross-chain Mini-Apps, unlocking endless Web3 possibilities on Telegram. πŸ’ͺ

Get Seamless Access, Any Platform, Any Chain πŸš€
πŸ‘19πŸ”₯6
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Una gudu morin o! πŸŒŸπŸŽ‰

Morphy don find one new show from #BitgetWallet's Hot Picks list to recommend!

Say hello to $SITCOMβ€”di first AI + community-driven sitcom animation on di #Solana chain 🎬

Why everybody dey tune in to $SITCOM?

1️⃣ Groundbreaking concept: Di first-ever meme sitcom animation πŸŽ₯
2️⃣ Crossover vibes: Fans of $PEPE, $WIF, $BRETT, etc., dey enjoy di crossovers on their X livestreams ❀️
3️⃣ Participative storytelling: You fit suggest storylines for their livestream wit their Telegram bot πŸ“–

E be like say $SITCOM fit open di door to one whole new meme narrative. Make una tune in and find out 🍿
πŸ‘3😁1
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Una want voice assistant wey smart pass Siri? πŸ‘€

Morphy pick for today na TheSolaAI ($SOLA)β€”one #Solana Hackathon AI project wey don achieve +59.04% gain in 24 hours after dem list am for Hot Picks πŸ”₯

Why $SOLA dey gain ground?

πŸ’¬ Di first personalized voice assistant for di Solana ecosystem
πŸ› οΈ E dey follow di #DeFAI narrative

But sha, no live app dey yet, and some people dey doubt di dev teamβ€”Always DYOR πŸ’ͺ
πŸ‘14❀6πŸ”₯3
$TRUMP hit $47.5B market cap for 2 days, and MELANIATRUMP sef don drop her token $MELANIA.

πŸ”₯ No miss di action for Solana! Here be how to move sharp-sharp:
1️⃣ Withdraw una tokens from di exchange to #BitgetWallet.
2️⃣ Open Bitget Wallet > Swap to swap una tokens cross-chain to USDT (Solana) or SOL.
3️⃣ Una fit now buy trending tokens for di #Solana chain.

Most major tokens fit swap cross-chain to di #Solana chain. Check out our Hot Picks list and buy popular tokens like $TRUMP & $MELANIA instantly!
❀5πŸ”₯1