Bitget Wallet Africa Announcement
89.6K subscribers
723 photos
157 videos
537 links
Making Crypto for Everyone. Trade, earn, pay and discover Web3 with 80M users 🩵
Download Telegram
Introducing di Bitget Wallet Card!

Wit #PayFi on di rise, crypto payments don become easier and more secure pass before.

$BWB holders, dis na una chance to grab una first crypto bank card.

Di first round of applications don open, exclusive to VIP3 BWB holders and whitelisted users.

Update una app to V8.25.0 and go Wallet > Card to apply for una card now!
😱1
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
💎 Attention $BGB Holders—Di All-New BGB Center Don Live!

Open #BitgetWallet and waka go di BGB Center to:
🏅 Check una VIP level based on di $BGB wey una hold
🎁 Collect exclusive airdrops from top projects
💰 Stake $BGB to enjoy stable returns
💳 Unlock crypto bank cards for easy #PayFi transactions

Experience beta services and exclusive perks wey dem design for $BGB holders! 🎉
👍5
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
Bitget Wallet dey redefine di future of Web3 payments for 2025 🌅

Wit our #PayFi vision, we wan create world wey DeFi earnings fit fund una everyday expenses 💳

Na how we dey make am happen bi dis👇
👏3👍1
Woate asɛm fa #PayFi flywheel no ho?

Yɛakɔ pɛpɛɛpɛ de referral system no aba ama Bitget Wallet Card:
🤑 Gye $10 ma activation biara a ɛyɛ yiye (Oct 9–19)
💳 Nya cashback daa biara sɛ w’adɔfo de crypto yɛ sika to

➡️ Wubetumi asɔre afi sɛ wopɛ sika fi PayFi